Joeboy, the Nigerian singer behind viral smash “Baby,” returns with his new single “Beginning,” produced by Killertunes. Joeboy's “Beginning” captures that space between the friend zone and romance with its succinct refrain: “I’m beginning to begin to fall in love.”Stream & Download Beginning Here: https://empawaafrica.lnk.to/JoeboyBeginningLyricsOmo walai If them point gun to my head say make I deny you I go tell them sey lai lai No be lie I fit to spend all of my money on you [oh no]Spend a couple couple milli on you [yeah yeah]Give you loving till you say e don do [ye ye]Special type of feeling that I feel when I’m with you O n du n Mo mi anytime wey I dey with youI want your heart and soul and your own body tooI can’t let you goI’m beginning to begin to fall in loveI’m beginning to begin to fall in loveI’m beginning to begin to fall in loveThis love no be ordinary thing You suppose to be one night fling But now I don dey catch feelings I dey vex when i see you with another person Oh no I no dey concentrate no more Make we felicitate jowo Hold me tight and rub on my head baby oMake I feel alright [ye ye]Special type of feeling that I feel when I’m with you O n du n mo mi anytime wey I dey with youI want your heart and soul and your own body tooI can’t let you goI’m beginning to begin to fall in loveI’m beginning to begin to fall in loveI’m beginning to begin to fall in loveOhema o as I dey call you make you answer [fall in love o]As I dey call you make you answerAs I dey call you make you I’m beginning to begin to fall in loveOhema o as I dey call you make you answer As I dey call you make you answerAs I dey call you make you answerSo whenever you hear this vibeI just want you to vibe with it ‘Cause it’s a bangerJoeboy give them Joeboy give them Joe Joe Joeboy ‘pon deckWriting Credits: Joseph Akinfenwa-Donus & “Killertunes” Otaniyen-uwa DanielMore from JoeboyBABY (Official Video): https://youtu.be/pp6xej5xWfsBABY (Visualizer): https://youtu.be/I6wzhp4g2CwFAAJI ft. Mr Eazi: https://youtu.be/0CM9qusGP6gFIRE with GuiltyBeatz & King Promise: https://youtu.be/oze_ljK1MVIFAKOSI: https://youtu.be/fiaGYYeDkT0Connect with Joeboy:Instagram: https://www.instagram.com/joeboyoffic...Twitter: https://twitter.com/joeboyofficialFacebook: https://www.facebook.com/iamjoeboy/Soundcloud: https://soundcloud.com/joeboyofficialYouTube: https://www.youtube.com/channel/UCv3E..More from emPawa Africa Watch emPawa 100 Videos Here: https://bit.ly/31hURbDWatch emPawa Africa Exclusives Here https://bit.ly/2Mypea9Watch emPawa Room Here: https://bit.ly/2XEcXFqWatch emPawa Live Here: https://bit.ly/2XLvj8zKeep up to date here:http://www.empawaafrica.com/https://www.instagram.com/empawaafrica/https://twitter.com/emPawaAfrica#Joeboy #Beginning #Baby #emPawaAfrica