Rema x Rvssian - Beamer (Bad Boys) [Official Music Video]
Stream Beamer ( Bad Boys ):https://rema.lnk.to/BeamerIDStream Rema's Ginger Me on YouTube:https://www.youtube.com/watch?v=pRweltAO-zgStream Rema's Alien on YouTube:https://www.youtube.com/watch?v=ozI4TkvceWw **** Beamer Lyrics *****Another banger! African girly come and hop in my beamerYou know me I really wanna take you for dinnerYou know me I get money pass Shina PeterFor my area they dey call me godzilla For the boy there wey dey yarn kpatakpata If you catch am make sure say you beat amIf another nigga wan carry my senioritaI go chop am like say na semovita o Bad boys like you I like bad boys like you Ou yah boys like you I like bad boys like you Finna give her all the touching and the loving that she needing yahBiggie baka wey dey make a bad man shout Oroma!Filomena do the dirty wine for dah congaNo fit to leave you for any reason… HmmmI want to invest in your body oI want to invest with my money oYou know say na you I go marry oHow many pikin we go born o This our love no go funny huhMe I no go dey play with my shawty huhAnytime I look at your body huhGirl you dey make me dey horny huh Hmm hmm HmmmShawty o your body make me go down lowWetting I go do without your love ooo African girly come and hop in my beamerYou know me I really wanna take you for dinnerYou know me I get money pass Shina PeterFor my area they dey call me godzilla For the boy there wey dey yarn kpatakpata If you catch am make sure say you beat amIf another nigga wan carry my senioritaI go chop am like say na semovita o Bad boys like you I like bad boys like you Ou yah boys like you I like bad boys like you Finna give her all the touching and the loving that she needing yahBiggie baka wey dey make a bad man shout Oroma!Filomena do the dirty wine for dah congaNo fit to leave you for any reason… (Girl I go dey for you)Girl I go dey for you baby o(Dey for you)Girl I go craze for you baby o(Vex for you)Why I go vex for you baby o(Fool for you)I too mumu for you baby o Sister bumbela your baka make me miss my fasting and prayer!Omotena o Ama young fella But me I fit to spend all my racks and chedah for you oSister bumbela your baka make me miss my fasting and prayerOmotena o Ama young fella But me I fit to spend all my racks and chedah for you for you African girly come and hop in my beamerYou know me I really wanna take you for dinnerYou know me I get money pass Shina PeterFor my area they dey call me godzilla For the boy there wey dey yarn kpatakpata If you catch am make sure say you beat amIf another nigga wan carry my senioritaI go chop am like say na semovita o Bad boys like you I like bad boys like you Ou yah boys like you I like bad boys like you Bad boys like you I like bad boys like you Ou yah boys like you I like bad boys like you **** More From Rema *****Stream Rema's Bad Commando on YouTube Music: https://music.youtube.com/playlist?list=OLAK5uy_mvWOmbI5twuu6aqkg7igYHodgHAj1zf7w Stream Rema's Bad Commando on other streaming services: https://rema.lnk.to/BadCommandoSo Stream Rema’s Debut EP:https://rema.lnk.to/RemaEPID Stream Rema’s Apple Music Essentials:https://rema.lnk.to/GENMKTID/applemusic Stream Rema’s Spotify Essentials: https://rema.lnk.to/GENMKTID/spotify Follow Rema:https://rema.lnk.to/SocialsIDAudio Producer: @RvssianVideo Director: @FxrbesVideo Production: @ndyndrsn